– › Forums › Coolval Entertainment news › Barber In Oyo Rapes 8-Year-Old Girl Inside Her Mother’s Shop (Photo)
-
AuthorPosts
-
damnnn
0He will rot in jail
0As little as he is, na to dey rape dey his head… He no wan hustle for toto
0Nawa oo, people get mind ooo
0mumu
0If na me be d government i 4 say make dem cut p---k comot or beta still make dem go castrate u so u no get fago(500)go carry s--t nah 8 years old pikin u wan take shine face bro ur hell fire ehhn i go bribe angel micheal make e put plenty firewood inside castrated pig,menstruating fowl,gucci goat,fila cow,undone fufu i swear seeing u dey irrtate me geddifuck outta here idiot……..serves u right
0 -
AuthorPosts