– › Forums › Coolval (+18 Stories section › #THE LIFE I LIVED#
-
AuthorPosts
-
Ebuka Is Back Wit Him Tori Again
Aka Orezi Jnr.
I was in the church on a sunday morning, we the members were happy, the service that day was very intresting and that day happens 2 be our pastor’s birthday, omo see how food dey everywhere, drink pasa lyk mad, that day was lyk celebration and jubilation, i dance like person wey win scholarship to abroad, chop lyk person wey just commot from prison and drink lyk a drunkard.
Everyone Was Dancing,eating And Discussing. I Was Chatting With One Babe Wey Dey My Syd, We Were Getting Along And As A Guyman Wey I Be I Collected Her Number. Naim I C-m Remember Say I Neva Read Friday Episode 4 Coolval, That One Titled Cassandra, That Story Swt Die, Naim I Go One Sit 4 One Guy Front, Dis Guy Don Dey Think Since Him C-m Church, He No Chop Rice, He No Drink, He self No Dance,i C-m Dey Wonder Wetin Dey Trouble Am, Anyway Sha I Have A Story 2 Read Titled Cassandra, The Thing Wey Swt Me 4 That Story B How Val Dey Take Complete D Episodes “Oh Cassandra”, Omo D Thing Swt Me Die.0Knock! knock!! knock!!
I enter ooo I greet the story writer before I bounce in ooo
Hope the dis tori go sweet wella
Make I call my peepz wey get atomatin bike to get here
@sofia my first lady
@kuks
@mray
@tenniebenson
@titimi
@mumabel @temmytopluck @femight
@federal @kampat @omoobaa @adura
@promzy @babe4biola @besty @ennylincoln
@kingson1 @horlarbordah @kemkit
@wynie
@komh
@geeadore
@tinagabe
@ebube
@ibrams
@taiwo
@abradek
@skookum
@temmyjoy
@swtharyomi
@deejaygrin
@marvellous
@jclash
@pweety
@blessedgirl
@ewomazeal
@victoriouschild
@wyse-one
@donmikie
@somkhid
@oyefestus
@rufus
@anitcham
@tonia
@skookum
@ritagold
@jummybabe @nextangel
@other wey go slow no give time to get here
na rice I cook come oioo0Thnk @tholartee i don show head
0#THE LIFE I LIVED#
EPISODE 2
As i login, come dey read the story, naim i say make i check the one wey i don post titled Mr Gideon, well the story swt sha but am always a learner.
one fine gal c-m pass my front,holding a bottle of coke n fair in complexion, i luk her chest region d tin dey gidigbam,omo i nod head say na d kintin kolah and onihaxy dey like, as i see d girl backyard. my head wan burst, this one na figure 8, well she get am, no be lie.
as i still dey luk the girl naim d guy wey dey my back ask me
hi am joshua,but u can call me josh
me:am Ebuka But U Can Call Roderick
Josh: I Guess, That Your Nickname
Me: Yes It Is
Josh:well, I Have Been Lukin At The Screen Of Ur Phone And I Can C U Are Reading A Story
Me:yes I Am
Josh: What The Title
Me: Cassandra
Josh: That’s Frm Coolval And Are You A Registered Number
Me: Yes I Am
Josh: I’ll Really Like To Tell U The Story Of My Life And I’ll Like U To Write It Down
Me: Hmmmmm, I Don’t Think I Can
Josh: Please Am Begging
Me: Ok I’ll Try My Best
LINKS TO AVAILABLE EPISODES
EPOSODE 2CONTD (SCROLL DAWN)
+1Episode 2 Cont’d
Josh: I’ll Lyk U To Come To My House Tomorrow
He Brought Out A Card, Gave It To Me, The Card Contains His House Address And His Tel-number, I Wanted To Utter Some Words But B4 I Could, Josh Had Already Left.
After Service That Day, I Went Home Depressed, I Kept Thinking Of Josh, Who Might He Be, What Did He Want Frm Me, What Type Of Story Did He Want To Tell Me, Is He A Kidnapper, Is He A Ritualist, All These Words Ran Through My Mind Without An Answer. What If His Stories Are Real, What If His Story Is Expensive, I Made Up My Mind To Go To His House That Morning.
The Next Day I Woke Up Very Early, Clean Everywhere And Tidy My Room, Change My Bedsheet As If I Was Expecting A Visitor. I Called My Friend Victor And Told Him About My Movement, In Case Josh Na Ritualist Or Kidnapper, I Also Took A P Knive, Hid It Under My Belt And Left The House.
I Arrived At Josh House @exactly 10am, I Called Him On Phone And He Told Me To Come In.
.
Story Continues After Ur Comments
Should I Go In0We gat ur bck kontinu
0@Orezi Jnr
0@Orezi Jnr enter joor no prob sebi u sef don hold knife
0 -
AuthorPosts