image

PIKIN WEY MAMA BORN

Created by Foxybone Foxybone in Season Stories 17 Jan 2013
Yehhh pikin wey mama born don grow up
Since smallhood im eyes no gree rest
Adulthood don turn another thing for am
Because that forbidden fruit na im dey im mind
The dead thing in between im leg get life o
No wonder hair start to dey grow for there
The peanut don dey wake up from sleep
Anytime wey im see mama bomboy pikin nyash
For morning na so im thing go stand
For night im dream don dey somehow

Yehhh pikin wey mama born don grow up
See as Iya Basira nyash dey attract am
Na style im carry open hole for door
Each time im go peep Iya Basira wey dey baff
Na to enter there immediately go follow
Soap for one hand, water for another
Then to rub im preek with soapy hand
Until him spinal cord start to vibrate
Then him nyash go arc forward
All the akamu go come pour from inside

Yehhh pikin wey mama born don grow up
Mama herself don dey old small small
Pikin don taste life well well
Now na to settle down na im get am
Money for bride price no dey question
Basira don carry belle for am
Now na to carry her put for house
While im hungry preek comot again
Na wa oh!!! Pikin wey mama born don grow up

Comments (3)

Foxybone Foxybone Student
17 Jan 2013 | 12:09

Ehm.. Let me comment on my own post

Cool Val Staff
17 Jan 2013 | 14:01

Second to comment.. Hehehe

Dammey Dammey Student
18 Jan 2013 | 06:53

Hehehe, me sef go comment.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.